Polly po-cket
»»
Home Forum Blog About

For your music & video
promotions/enquiries
..Contact Or Mail Us Via..
09036880531 (+234) 08061116014 Or
Blesswhizzy5@gmail.com

THANK YOU FOR VISITNG MY ¤FORUM¤! STAY TUNED AND ENJOY OUR DAILY TEACHINGS!
*Post reply · Invite friends · From start
netwhizzy Exyloconso- Reggae Blues remix ft. Mourinho Chorus.

After d matches face d boo (d blues, d blues) Make u do as I do (I do, U do) Enjoy d matches Chelsea lose (d blues, don lose) Share d points n score d goals (d pts d goals) Every team wana win (d blues d blues) As far as IVANOVIC dey play (dey play dey play) Verse1. Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo) He don turn Amokachi d bull (d bull d bull) Mourinho dnt know wat to do (to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look dey look) If Ivano play dem must lose (must lose must lose) Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues) Oya now
Dem Hazard oooo He don taya ooooo If Mou no sell lvanovic Dem go still dey lose. Jesu. . .

*Please this is just a mere joke, don’t take it personal ooooo pls.
2017-02-20 12:56 · Reply · (0)

Online: Guests: 1
Copy And Share Site Link :